album cover
Chop Am
2
Afro-Pop
Chop Am was released on October 1, 2022 by 4180448 Records DK as a part of the album Crescent Moon - EP
album cover
Release DateOctober 1, 2022
Label4180448 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayobami Davis Atimz
Ayobami Davis Atimz
Songwriter

Lyrics

Chop am
Gbedu wey I drop
You go jam
I go jump am
Dem wish make I fall
I go chop up
Eh una go rock am
Gimme more gimme one time
I start from the street everybody know
Maybe you don't know
Well i don't know o
I no get time to dey wait for your acceptance
( chop am)
As long as dem dey feel my flow
Omo dem dey chop my flow
I go continue dey write d story like achinua
Because I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give dem all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go light dem up like candle
Show dem all I can be oh no nooo
Una go chop am
For everyday I go knap am
Hey abi
I go rock am
If na gbedu dem want I go
Drop am
Knack am
Jam am huh
I go jump am
Ehn dem pray may I fall
Make I jump am ehn
I no go do
I go rock am
I no go slow anyday
I go run every way
I dey eeehh
Una go chop am (Chop am)
Eh una go jam am(Jam am)
Gbedu wey I drop you go jam am
And I go rock you anyway
You go raba to my gbedu everyday
You go nap am ( Nap am )
Eh you go jump am( Jump am )
Emi lefemu
I go run town
I go do my things my way my brother no lele (Chop am)
Who no like make dem do things make dem validate Comparison for this life go show you sege
So When I realize this I move my way
Plenty blessings blessings
(Run dey come my way eeh )
Because I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go light dem up like candle
Show dem all I can be oh no nooo
Una go chop am
(Chop am)
For everyday I go knap am (Knap am)
Hey abi
I go rock am (Rock am)
If na gbedu dem want I go
Drop am
Knack am
Jam am huh
I go jump am
(Jump am)
Ehn dem pray may I fall
Make I jump am
(Jump am)
Ehn
I no go do
I go rock am
(Rock am)
I no go slow anyday
I go run every way
I dey eeehh
Una go chop am
(Chop am)
Eh una go jam am
(Jam am)
Gbedu wey I drop you go jam am (Jam am)
And I go rock you anyway
You go raba to my gbedu everyday
You go knap am
( Knap am )
Eh you go jump am
( Jump am )
Chop am
Gbedu wey I drop you go jam
I go jump am
Dem wish make I fall
I go chop up
Eh una go rock am
Gimme more gimme one time
I start from the street everybody know
Maybe you don't know
well I don't know o
I no get time to dey wait for your acceptance
( Chop am)
As long as dem dey feel my flow
Omo dem dey chop my flow
I go continue dey write d story like anchuwa
Because I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give dem all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go light dem up like candle
Show dem all I can be oh no nooo
Una go chop am
For everyday I go knap am
Hey abi
I go rock am
If na gbedu dem want I go
Drop am
Knack am
Jam am huh
I go jump am
Ehn dem pray may I fall
Make I jump am ehn
I no go do
I go rock am
I no go slow anyday
I go run every way
I dey eeehh
Una go chop am (Chop am)
Eh una go jam am(Jam am)
Gbedu wey I drop you go jam am
And I go rock you anyway
You go raba to my gbedu everyday
You go nap am ( Nap am )
Eh you go jump am( jump am )
Emi lefemu
I go run town
I go do my things my way my brother no lele (Chop am)
Who no like make dem do things make dem validate Comparison for this life go show you sege
So When I realize this I move my way
Plenty blessings blessings
(Run dey come my way eeh )
Because I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go light dem up like candle
Show dem all I can be oh no nooo
Una go chop am
(Chop am)
For everyday I go knap am (Knap am)
Hey abi
I go rock am (Rock am)
If na gbedu dem want I go
Drop am
Knack am
Jam am huh
I go jump am
(Jump am)
Ehn dem pray may I fall
Make I jump am
(Jump am)
Ehn
I no go do
I go rock am
(Rock am)
I no go slow anyday
I go run every way
I dey eeehh
Una go chop am
(Chop am)
Eh una go jam am
(Jam am)
Gbedu wey I drop you go jam am (Jam am)
And I go rock you anyway
You go raba to my gbedu everyday
You go knap am
( Knap am )
Eh you go jump am
( Jump am )
Emi lefemu
I go run town
(Run town)
I go do my things my way my brother no lele
I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go give dem hot like candle Emi lefemu
I go run town
(Run town)
I go do my things my way my brother no lele
I go flow
I go flow flow ooh no
Mi I go do wetin I do
Mi I go do wetin?
I go give all night long
And I go show
I go show dem what I can do
I go give dem hot like candle
Written by: Ayobami Davis Atimz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...