Listen to Sekpe (feat. Dili Dochy) by DjRobitonzz

Sekpe (feat. Dili Dochy)

DjRobitonzz

Afro-Beat

Music Video

Featured In

Listen to Sekpe (feat. Dili Dochy) - Single by DjRobitonzz
ALBUMSekpe (feat. Dili Dochy) - SingleDjRobitonzz

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Peace Udochukwu Ayogu
Peace Udochukwu Ayogu
Songwriter
Robinson Chinwuba Odo
Robinson Chinwuba Odo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DjRobitonzz
DjRobitonzz
Producer

Lyrics

U yeh u yeh sekpe sekpe o ah Give me one bor make I denge o ah Give me one tab make I sempe o Make I seh seh seh E go be craze I dey craze for here If I no dey craze for this place As the world don dey loose all eem sense Shey me go hold my senses Ask dem why dem ah do what they do They'll give you crazy reasons Even the people wey suppose stop the craze Are making crazy speeches I go dey shayo shayo shayo Give me one bottle of alcohol o I go shayo shayo shayoo I go dey seh seh seh I go dey manya manya manya Tell Wetin I go do, when manya no dey I go manya manya manya o I go seh seh seh Apologies those times I'm sad Apologies those times I'm bored Apologies those times I overthink Wey dey make my head dey hurt Apologies when I say, I'm fine Apologies when I think say I norm Na me wey no just get the gist The reason that I'm born U yeh u yeh sekpe sekpe o ah Give me one bor make I denge o ah Give me one tab make I sempe o Make I seh seh seh I go dey shayo shayo shayo Give me one bottle of alcohol o I go shayo shayo shayoo I go dey seh seh seh I go dey manya manya manya Tell Wetin I go do, when manya no dey I go manya manya manya o I go dey seh seh seh And if you normal no near me o Na normality na eem craze o If you normal just fear me o Over normality na eem craze me o U yeh u yeh sekpe sekpe o ah Give me one bor make I denge o ah Give me one tab make I sempe o Make I seh seh seh
Writer(s): Peace Ayogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out