Lyrics

Mehn I feel like Michael Jackson right now I can't shout so I dey my lane I get guys wey go intervene I don't like to stress my brain I'm getting paid so I can't complain I talk one and they say that I'm spazzing I no talk but it's me that they're dragging He's too fancy, He's too classy He's too this thing, He's too that See me see Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala I no follow anybody do Best Rapper In Africa Me I dey on my own You and Consequence una resemble die I hear am tire Ehn leave am na my bro Do this music for my body and soul She shake that booty she's in love with the pole Not a big fan of dodo but the way she dey go You go know o ti jogede yo, Lord! (Lord) Underground? Me I no be underground Me I don tey (I don tey, I don tey) Pull up and we got the club going up on a Monday Kalahari Kalahari From Edo to Abu Dhabi Yokohama, Kawasaki Lagos boy doing magic (I swear) I can't shout so I dey my lane I get guys wey go intervene I don't like to stress my brain I'm getting paid so I can't complain I talk one and they say that I'm spazzing I no talk but it's me that they're dragging He's too fancy, He's too classy He's too this thing, He's too that See me see Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala for Lagos The beauty, the chaos My homies are wayward They mess up nosy neighbors You can get pissed in a lot of ways Like when person fuck your babe Just move on chop your space Life is a big ass pot of beans If she no gree knack abeg just free am Otherwise God go burst your liver Boys dey Twitter dey form godzilla Me I just dey and record my triller You know the vibes You know how the boy dey chill dey fresh Guyman no dey fight guyman gats respect myself Observe I can't shout so I dey my lane I get guys wey go intervene I don't like to stress my brain I'm getting paid so I can't complain I talk one and they say that I'm spazzing I no talk but it's me that they're dragging He's too fancy, He's too classy He's too this thing, He's too that See me see Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala Wahala I no follow anybody do Best Rapper in Africa Me I dey on my own You and Consequence una resemble die I hear am tire Ehn leave am na my bro
Writer(s): Isaac Ferdinand-ekheoveh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out