album cover
Homie
37
Music
Homie was released on January 20, 2022 by Independent as a part of the album Take Over - Single
album cover
Release DateJanuary 20, 2022
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

Lyrics

(Kill Dem All)
I'll be there anyway too now
Them dey tell me "make I cool it down"
There's fire on the mountain
If I cool down, me go burn me down (me go burn me down)
I dey struggle, e con be like say I no dey try
Iya t'oje obi mi, ko gbodo tun je mi mo (ko gbodo tun je mi mo)
Every time, I reason
Every time, I reason
I dey lose my mind
Everything get reason
Everything get reason
I gat to cool my mind
I dey dey on trips, every night and day
I dey blow my trees
Na only you Baba God
Na you wey be the one oh wey dey dey for me
If I say you no try na-na (na, na)
Many people dey street wey don kpai (wey don kpai)
If I see the moon wey dey shine for night
Morning no sure for me, you wake up
You're not my homie (homie)
You're not my homie
If you no dey show me love
Please, don't call me (call me)
Please, don't call me
If you no go show me love
You're not my homie (homie)
You're not my homie
If you no dey show me love
Please, don't call me (call me)
Please, don't call me
If you no go show me love
Stars don't struggles to shine
I gat lot demons wey I dey fight
I gotta fight my demons to bring out the angels in me
If I don't do that, I'ma lose my destiny
And, nobody go dey, wey go wan invest in me
I know, it's my time to shine
Nobody fit to stop me (nobody fit to stop me)
I don pray, I don fast, it's my time to shine
No one can stop me
Omo tio gbon, l'oma saa ku (saa ku)
I know my people, I know my circle (circle)
Oh Lord, gimme strength oh, gimme strength oh
Make I no go relent oh
You're not my homie (homie)
You're not my homie
If you no dey show me love
Please, don't call me (call me)
Please, don't call me
If you no go show me love
You're not my homie (homie)
You're not my homie
If you no dey show me love
Please, don't call me (call me)
Please, don't call me
If you no go show me love
You're not my homie
You're not my homie
If you no dey show me love
Please, don't call me
Please, don't call me
If you no go show me love
(Murder their dad, any beat tools)
(Kill Dem All)
(Aje on the Mix)
Written by: Adesanya Dolapo Ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...