Listen to Breakfast by Eltee Skhillz

Breakfast

Eltee Skhillz

Afro-Beat

106,034 Shazams

Music Video

Featured In

Listen to Breakfast - Single by Eltee Skhillz
ALBUMBreakfast - SingleEltee Skhillz

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eltee Skhillz
Eltee Skhillz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Taiwo David Olowu
Taiwo David Olowu
Songwriter
Nnamdi Eternal Mbamara
Nnamdi Eternal Mbamara
Songwriter
Ayomide Jason James
Ayomide Jason James
Songwriter

Lyrics

If na my money You go chop beleful My kind of love No dey chop breakfast If na my money You go chop beleful You know sey Odogwu no dey Chop breakfast Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Watch out what you say Watch out what you say Akpuruka kakaka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Money wey dey cause Silence Eh We dey drive With no license Eh Hmm When we touch down Money full ground Naim Dey cause problem If you don chop I no fit chop With this my title Me I no fit drop No go tell me sey You too dey love No go dey think sey I too dey love Love If na my money You go chop beleful My kind of love No dey chop breakfast If na my money You go chop beleful You know sey Odogwu no dey Chop breakfast Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Watch out what you say Watch out what you say Akpuruka kakaka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Hmm hmm Ten million for cruise Cruise This no be rhythm And blues blues Money dey break all The rules rules Hmm hmm You choose If you go stay Or you go snooze I no go beg you at all o Hmm My money tall pass Your ego Hmm If you don chop I no fit chop With this my title Me I no fit drop No go tell me sey You too dey love No go dey think sey I too dey love Love If na my money You go chop beleful My kind of love No dey chop breakfast If na my money You go chop beleful You know sey Odogwu no dey Chop breakfast Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Watch out what you say Watch out what you say Akpuruka kakaka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Ka ka ka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka Akpuruka
Writer(s): Taiwo Olowu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out