album cover
Rush (Cover)
album cover
Rush (Cover) was released on October 8, 2022 by Koldz as a part of the album Rush - Single
October 8, 2022
LabelKoldz
LanguageEnglish
BPM99
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Tinkin of d pains wey me don pass tru
Tinkin of d problems wey me don
Go tru
Tinkin of d boarden wey me don carry
   As a boarder Swrz e don ya me
nah only nah oo
Nah jah sabi my story oo
I no fit to talk am finish
Ivon duh say I b Roald Dahl oo
 Being in trenches No easy
Buh I still survive on G
 Nobody call me
Nobody text me
I jus dey derelict
   See
As I dey my lane
Make you no come find my way
As I dey chase dis paper
Make our money dey rush
Like river Nile water
Written by: Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...