Lyrics

IYonu oluwa ni mofin gara Mi o lowo i aint gat no paper Ibaje eniyan ma bawon wa Gucci pon my head on me later If I get money I go do for you If I get money I go try give you If I get money I go do for you If I get money I go try give you Oooooh oooh ooh oh ah NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego Omo no dey stress me Iyanu oluwan ni mofin gara I know say people plenty wey go trip if dem sabi ask me I dey run am Emi oro owo nikan Oro owonikan lobami A o mo eni to yin ibon lojo na A o mo eni to yin ibon ni junction yehn Another shot fired another man down Me I get my life me I never back out Omo if I get I go give you Me I no dey like make I no get If money dey no issue Wetin money no fit solve I no know yet So many times I go dey my last kobo and I no disturb nobody So many times wey you get your problem no disturb my body NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego NO dey stress me Oro owo lo oun bami ego Omo no dey stress me Oro owo lo oun bami NA only money talk fit to cool me down You say you no know me you go know me now Cus you gat six figures see your bank account Na when my time come you no fit shut me down Oro owo lo oun ba mi ooo
Writer(s): Tosin Michael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out