album cover
Vip
187
Afro-Beat
Vip was released on October 31, 2022 by MMAC Entertainment as a part of the album V.I.P. (Vanity Is Perception)
album cover
Release DateOctober 31, 2022
LabelMMAC Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Michael Saviour Oryiman
Michael Saviour Oryiman
Songwriter

Lyrics

Somebody play dorime
Tell boys to clear for the men
Owo yakpa
Men don cash out
Make somebody play dorime
Cash
Yakpa to pay go be change
Make dem steady dey order
Steady dey order
Dem no dey see us for regular
We get connect like cellular
All of my men dem dey spend dollar
Carry money wey go burst medulla
Dem no dey see us for regular
We get connect like cellular
All of my men dem dey spend dollar
Carry money wey go burst medulla
See our doings na
VIP
VIP
VIP
Omo we dey only enter vip yeah
VIP
VIP
VIP
Dem no dey
Dem no dey see us for regular
VIP
VIP
VIP
We no fit relate if e no be big bills
VIP
VIP
VIP
Money get senior brother
Paddy mi if you no gallant japa
Before you go end up for gutter.
Na who run
Go live to fight to tomorrow
If no be your league
No try dey follow
Abi na garri you want start dey borrow.
Somebody play dorime
Make them tell boys to clear for the men
Steady dey order
Steady dey order
Somebody play dorime
Tell boys to clear for the men
Steady dey order
Steady dey order
Dem no dey see us for regular
We get connect like cellular
All of my men dem dey spend dollar
Carry money wey go burst medulla
Dem no dey see us for regular
We get connect like cellular
All of my men dem dey spend dollar
Carry money wey go burst medulla
See our doings na
VIP
VIP
VIP
Omo we dey only enter vip yeah
VIP
VIP
VIP
Dem no dey
Dem no dey see us for regular
VIP
VIP
VIP
We no fit relate if e no be big bills
VIP
VIP
VIP
Written by: Michael Saviour Oryiman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...