album cover
Desire
3
Afro-Pop
Desire was released on October 16, 2022 by 2893898 Records DK as a part of the album Desire - Single
album cover
Release DateOctober 16, 2022
Label2893898 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Omoleye T Kayode
Omoleye T Kayode
Songwriter

Lyrics

Yeah!
Yeah!
Sweet Sugar!
Omoge wanbi look here
I've been looking at your girl
The way you whine for me sef
I no go lie, you too set
Girl your body e too fresh
Baby mi use my influence
Your body I go defend
I be commando, no fear
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi come over
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi, come over
Anything you want baby I go do
Anything you need baby mi, I must to do
Anything you want baby I go do
Anything you need baby mi, I must to do
(Calm down)
Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back
Because I really wanna let you know
Baby Shey you sabi mi
Cos Many many things I go let you know
Omo you Dey confuse me
Baby everywhere I go
When I enter Chicago
Ayelujara, no be money matter oo
Get down get down
Bend down, make we Dey shako together
Oh baby
Omoge wanbi look here
I've been looking at your girl
The way you whine for me sef
I no go lie, you too set
Girl your body e too fresh
Baby mi use my influence
Your body I go defend
I be commando, no fear
(Cos I Dey)
Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back
Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi come over
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi, come over
Written by: Omoleye T Kayode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...