Lyrics

Only jah knows Tomorrow I pray to live my life without Sorrow Plenty things for my head No food my hands But I dey wait till the end When my pain go go away o And I know I still go rain o Cuz I know my heart plain o And I no go see delay I no go see delay o I just wanna be somebody I Dey find money like dangote I just wanna be somebody Make I leave, make I Dey ok I just wanna be somebody I Dey find money like dangote I just wanna be somebody Make I leave, make I Dey ok If I Dey on my lane I Dey do my thing jejely I Dey drop Gbedu like Sempe Sempe Na one life I get Make I live abeg Make we live with love No go live with hate I go be number one No be number eight Even up till date I still dey elevate Shout out to the ones wey dey there before me Jah Jah blessings follow me Mama still Dey pray for me Enemies no follow me All my ladies Jo fumi If na money So fumi I want it all... I want it all You know I want it all I just wanna be somebody I Dey find money like dangote I just wanna be somebody Make I leave, make I Dey ok I just wanna be somebody I Dey find money like dangote I just wanna be somebody Make I leave, make I Dey ok How you go feel if you see me in a private Jet? Even if you never know me yet I Dey work, I Dey clean my sweat You'll never see me in my dirty Shirt I Dey keep all the things on a low One day all man go blow Man am steady on a roll... You know o man am steady on the road...
Writer(s): Gabriel Owoma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out