album cover
Bob
7
Afro-Beat
Bob was released on October 26, 2022 by Lush Empire Entertainment as a part of the album Bob - Single
album cover
Release DateOctober 26, 2022
LabelLush Empire Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM139

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adigun Usman Olalekan
Adigun Usman Olalekan
Songwriter

Lyrics

Yayaya
Yayayayaya
Badderman wittyblaze o yah
Sometimes e be like you dey do it wrong
Never stop make you buckle up
Oun to n le o nbo wa dero
Who give up na him fuck up
If I fall moma tun dide
Eni ma sare, akoko dide
Dry bones go rise again
Keep on grinding for better days
Joy is coming
For everybody
Just dey do wetin you sabi do
Blessings is coming
Joy is coming
For everybody
Just dey do wetin you sabi do
Blessings is coming
Blessings on blessings
Counting my blessings
Blessings on blessings
BOB
Blessings on blessings
Counting my blessings
Blessings on blessings
BOB
Written by: Adigun Usman Olalekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...