album cover
One Day
6
Music
One Day was released on October 28, 2022 by SIMPLEGEE as a part of the album One Day - Single
album cover
Release DateOctober 28, 2022
LabelSIMPLEGEE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
SIMPLEGEE
SIMPLEGEE
Performer
COMPOSITION & LYRICS
SIMPLEGEE
SIMPLEGEE
Songwriter

Lyrics

Hmm hmmm hm hmm
Hmm hmmm hm hmm
For very last time that l checked
Nobody be dey check on the boy
Bur molo pelu okon igbabo
Wipe oluwa dey involve
Many shits
Many capping
But the boy still dey on God
Gbogbo molebi gan ti nipe
Emi ole make e mo
But l know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
But l know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
But I know one day
I go hop in my Mercedes benz
But I know say one day oh ohh
Everybody go won snap with the boy
Bad Boy from the sanga
Many things dey bur the boy won go higher
Won lelele won tun leba
When I drop my song
You'll know it's a banger
Ahh omoh Me I fresh die
Me I clean
I gat many girls way dey fall for my style
Ikorodu boy mehn I'm fresh to the socks
Anything I do you know it's a lifestyle
But I know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
Ahh listen
I wanna tell you Many things
Way dey bother the boy but
Make una calm down
Tips of my story is here though
Hmm Life
My brother chop life
If you no chop life they fi ripe you when you kpar
Cause people for this life
All of them
Dem be like water
They use you they dump you
They go still leave you with shigba
Bur my brother hope you know say
Nah wentin dey cause SAPA
Nah hin dey cause SAPA
Way no won make you buy House
Nah wentin dey cause SAPA
E jowo kilabaka
Owun lomu mi ma Koran
Toje Kin ma fariga
Owo epo lara aiye bani la
Toba je te je ni gbogbo won ma JAPA
Ahh Tinoh
Aje we go still blow
We go do great shows
Many Many videos
We go dey go higher we will never go low
We go dey go higher we will never go low
But l know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
But I know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
But I know one day
I go hop in my Mercedes benz
But I know say one day oh ohh
Everybody go won snap with the boy
But I know say one day
Hin go end hin go good hin go set
But I know say one day ooh
Hin go set hin go good hin go clear
Ah SIMPLE ma pa mi nah
SIMPLE ma pa mi nah
SIMPLE ma pa mi nah
Ma pa mi nah
Ma pa mi nah
Ah CHAMPIO5N ma pa mi nah
CHAMPIO5N ma pa mi nah
CHAMPIO5N ma pa mi nah
Ma pa mi nah
Ma pa mi nah
Written by: SIMPLEGEE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...