Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Keeny Ice
Performer
Seshi
Remixer
COMPOSITION & LYRICS
Barnabas Amu
Songwriter
David Benson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TrayD
Producer
Two Bars
Producer
Lyrics
Né mè fua né nà fu
Oh na na na na
Spicer dey here so na
Keeny Ice
Your imperfection is perfect oo
Girl you make sense oo chaiii
Your type them never go see for market
You no get size baby
Internationally beautiful
Girl you make sense oo chaii
Your type be the definition of perfect oo yeah
Your imperfection is perfect oo
Girl you make sense oo chaiii
Your type them never go see for market
You no get size baby
Internationally beautiful
Girl you make sense oo chaii
Your type be the definition of perfect oo yeah
Abi you don see say you be super super fine
And when you touch me girl I get super super fly oh na
Baby you don see say you be super super sexy yea eh eh
And when you touch me girl I get super super fly
Like a superman my baby
Whenever you drop it low and whine it slow
Ke mè trɔ zù mugu mè lè lose control
You cost past gold
You crack my code
Nyè mé fù ne vɛ ɖeke yì sɔ kpakple wò oo
È lɔm mè yì ta dzi kaka nyè mé ɖè egɔmè oo
Ne wo yɔ madziki wɔla hã mé ya ɖè egɔmè oo
Àkãyiwo lè to gbogboɖe vɔa mè lé fɔ lè emè oo
Akutɔa ne dɔ ènyé lem aa ɖé mè gà vɔ nem oo
When I feel weak ebe your vim dey keep me going
You're my speed when I'm kind of slowing
Wó bù bena ɖè mi kpò dzi tsi ge but we keep it going
The feeling dey keep on growing
Even if u contest world best you go take first no stress
Mè ɖeke me li oo make I confess
Ne nyè bé ŋku wo gbà ha you go be my first choice empress
I put the S on your chest
Abi you don see say you be super super fine
And when you touch me girl I get super super fly oo na
Baby you don see say you be super super sexy yea eh eh
And when you touch me girl I get super super fly
Like a superman my baby
So me I go take you world cup
If you be dream then I no go love wake up
Ma tsɛ wò be mpa ne ma ɖe asigé ne wò asap
Elabe gàmè me li oo venɔvi fua nà fɔɛ sharp
Tà ne mè ɖè afɔ ɖeka nà ɖì
Nà le ɖe ŋunye kàɖì
Futɔwo ava sè mia ŋukɔ bɔbɔ mia ɖo dalì
È kpe fù ɖe ta nyè dzìdzì
Ne amè ɖe ye aa ne bì dzì
È dzè agbagba ta ʋù champagne nà kɔ fa dzì
As you dey walk with me your friends dey in benzes
Advances come but the no break your defenses
The sacrifices and the chances you lose cus of me
I no go fit pay dema expenses
I thank God for you
I dey down for you
I no dey go anywhere I dey here for you
I say I go grind for you
Go extra for you
And anywhere I dey I go represent for you
Your imperfection is perfect oo
Girl you make sense oo chaiii
Your type them never go see for market
You no get size baby
Internationally beautiful
Girl you make sense oo chaiii
Your type be the definition of perfect oo yeah
Your imperfection is perfect oo girl
You make sense oo girl
Your type them never go see for market gbede gbede oo aii
Internationally beautiful
Girl you make sense oo baby
You make sense oo baby
Oo na na na aii ay see
You don see say you be super super fine yeah eh eh
And when you touch me girl I get super super fly aii aii aii aii aii
Girl you don see say you be super super sexy yea ee ee
And when you touch me girl I get super super fly
Like a superman ooo
Written by: Barnabas Amu, David Benson


