Lyrics

As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us Hear me now Legga As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us Everybody, whine follow me (pan, pan) Girlie, dem ah whine follow me (pan, pan) Steady on my mind, na money (pan, pan) I no get strength to dey keep enemies Yeah, yeah, yeah Whine up your body, get down (ayy) No dey test me, get your body, get down E dey sweet me when your body get down (e-yea) Ginger me when your body get down (legga) As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us Everybody, whine follow me (pan, pan) Girlie, dem ah whine follow me (pan, pan) Steady on my mind, na money (pan, pan) I no get strength to dey keep enemies Yeah (yeah, yeah, yeah) Me, I'm a guy from the ghetto (e-yea) I know say my life, na only me I get I go dey ball, I no go stop, my tyre no go flat o If you try steal my joy, my guy you go collect o Biriwo, shout out, shout out, shout to my Maker, oh-oh-oh Na Him make me I dey here Shout out, shout out to my Creator Ain't nobody wey go stop this fire As e dey sweet us, e dey pain dem (legga) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us (ayy), e dey pain dem (ayy, ayy) As e dey pain dem, omo, e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo, e dey sweet us I don't care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate 'cause my money plenty Say, me sing say I don't care, no dey stress me with pepper body No dey stress me, my grace, e plenty I know they hate 'cause my money plenty Me, I sing say (stopid) Everybody, whine follow me (brr-brr) Legga
Writer(s): Inetimi Odon, Tamunongo Paul Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out