Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joelson Oritsetimeyin edema
Joelson Oritsetimeyin edema
Songwriter

Lyrics

I Dey grind yo yo Steady chasing my paper no no No no Brother me I no mind No no no no no Wetin wan fall the strong man he no they Wetin they sup Ja mi tan fu mi ni loving o do me wrong When I been down Who I call Shebi your Starboy before he don crawl yo yo Make them talk Shey them sey the vibe he no strong It is wrong I know my worth I no fit bow because I wan ball Na the money I Dey find Na him be the formula To many things wey they bother man I'm looking I'm searching I'm searching for a better life I no fit to settle for nothing I no wan be ordinary man I wan they on fresh till I reach the other side I no wan be ordinary person I wan they on soft Till I reach the other side So as I go oh Through the highs and lows One thing sure I'm gonna make my dough Mah dough The life of a man he no easy jare Some kind times you gat sacrifice You fit lose your mind What you set your mind Mentally go physically realize I don realize So I set my mind On the prize Highs and lows As I go One thing sure I'm gonna make my dough Oui I'm going make my dough I Dey grind yo yo Steady chasing my paper no no No no Brother me I no mind No no no no no Wetin wan fall the strong man he no they I no wan be ordinary man I wan they on fresh till I reach the other side I no wan be ordinary person I wan they on soft Till I reach the other side So as I go oh Through the highs and lows One thing sure I'm gonna make my dough Mah dough
Writer(s): Joelson Edema, Innocent Ifadah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out