album cover
Kilode
60
Alternative
Kilode was released on October 28, 2022 by Bryno Ad / Mayvibe Limited as a part of the album Kilode - Single
album cover
Release DateOctober 28, 2022
LabelBryno Ad / Mayvibe Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bryno adole
Bryno adole
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bryno Ad
Bryno Ad
Songwriter

Lyrics

Tell me everything wey you know say I no know
When I Dey talk you steady my face o
Make you Dey feel the way I Dey feel .. oh no!
If I wanna fight for your love make I Dey sure of..
Wetin I want and wetin I need o
Make you no cause trouble for me o
Ain’t no body badder …
badder than me
And if they wanna bother
make them bother me
Me and you together
together forever
Even if they try
I swear dem no reach
Ain’t no body badder …
badder than me
And if they wanna bother
make them bother me
Me and you together yeah
Omo ibadi jo ahnn Ah!
Hi
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn ah
Kilode o
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn
Say Kilode o
And if I talk say I talk too much
Everything do say too much
Everything I do too much
Ye o ahhn yeah!
Tell me everything wey you know say I no know
When I Dey talk you steady my face o
Make you Dey feel the way I Dey feel .. oh no!
Coz everytime I think of you u
Nobody fit kill my vibe
Nobody fit stop my shine
Tell me everything (jeje)
We tryna love everyday (yeah yeah)
Everytime you call my name
I just wanna marry you (yeah yeah)
Ain’t no promises
I feel like took some ecstasy
And I just wanna drink some Hennessy o ahhn
Omo ibadi jo ahhn ah
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn ah
Kilode o
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn
Kilode
And if I talk say I talk too much
Everything I do say I do too much
Omo ibadi jo ahnn
Say Kilode o
And if I talk say I talk too much
Everything do say too much
Everything I do too much
Ye o ahhn yeah!
(Ain’t no body badder …
badder than me
And if they wanna bother
make them bother me
Me and you together
together forever
Even if they try
I swear dem no reach)
Written by: Bryno adole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...