Lyrics

Arararara Ororororo Tell me wetin i go do No, no, no, no No, no, no, ohh Your body dey pepper tell me Wetin I go do If I geti money swear I give it all to you Don't know what you do me wey don turn me to mumu There's something about you wey dey do me like juju Girl you dey sugar me Sweety for my body No leave me go amina Wetty like tsunami Girl you dey sugar me Sweety for my body No leave me go amina Wetty like tsunami I no go lie I go die for your mata On top your head I go blow my data I give my all girl I trade and batter Hope you don't mind I wan meet your mama All other girls dem a bring me drama I give me all girl I trade and Girl you dey sugar me (sugar me) Sweety for my body (sugar me) No leave me go amina (don't let me go) Wetty like tsunami Girl you dey sugar me (sugar me) Sweety for my body (sugar me) No leave me go amina (oh no no no) Wetty like tsunami
Writer(s): Oche Ogbole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out