album cover
Higher
2
Afro-Beat
Higher was released on November 18, 2022 by KoomzMusic as a part of the album Higher - Single
album cover
Release DateNovember 18, 2022
LabelKoomzMusic
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kumi
Kumi
Songwriter

Lyrics

Oooooh... Yeah! oooh
Back and Forth
She whine her waist back and forth
She make am bust on the floor
Her eyes na make you kolo (Na Kolo)
Yours alone
She whisper "I'm yours alone"
Next thing she dropping it low
Make you go give me some more
Girl you see what you do to me... I don't know
It be like say na your own juju dey make me kolo
You make me go higher, make me go higher, You make go higher, higher, higher,
Girl you make me go higher, oh higher, You make go higher, higher, higher, na high ooo
Girl you see what you do to me, i don't know...
Heh! Fire for her lips
Fine gal with African hips
She play my song on repeat
She say na only for me...
Girl you see what you do to me… I don't know (You see yeah...)
It be like say na your own juju dey make me kolo
You make me go higher, make me go higher, You make go higher, higher, higher
Girl you make me go higher, oh higher, You make go higher, higher, higher, na high ooo
You make me go higher, make me go higher, You make go higher, higher, higher
Girl you make me go higher, oh higher, You make go higher, higher, higher, na high ooo
Girl you see what you do to me... I don't know
It be like say na your own juju dey make me kolo ooo
Written by: Kumi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...