Featured In

Top Songs By KINGENI

Credits

COMPOSITION & LYRICS
ENIOLA DANIEL OSHIN
ENIOLA DANIEL OSHIN
Songwriter

Lyrics

Eh eh eh Eh eh eh KINGENI o Ómó tan so See I no be small boy again I gats wake up and find the pay I don tire for this delay I wake up and find my pay Ki owo mi pe I pray for grace I no want this delay Abeg baba bless my way Won ni Asiko laye Better days where you Dey Sapa don Dey choke o Owo to yapa ti won fi ra ile Baba tete bamishe Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Make I defeat sapa back to back Left and right Working all night long Ómó no give up But one thing Dey Determination Dey Success Dey So I can neva give up I know I can neva fall rara Because I know say I get baba God wey gara Ómó iya mi Malo se ilara Because the blessings na straight from baba Everyday wen I wake I dey pray Make the blessings dey show Baba no delay Abeg no delay mi o Ko ma lo nipe Ogun idile ni o Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall Better days I pray for Plenty days I pray for Plenty grace I pray for Ki owo yapa like rainfall
Writer(s): Eniola Oshin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out