album cover
Obronu
78
Afro-Beat
Obronu was released on December 2, 2022 by Independent as a part of the album Obronu - Single
album cover
Release DateDecember 2, 2022
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
B-Fela
B-Fela
Performer
COMPOSITION & LYRICS
B-Fela
B-Fela
Composer

Lyrics

Di Go Go Di Go Go Eh
Fine girl from omole
Girl I'm wanting your company
I can put you in a German Whip
Naija to London eh
I dey find you sote
Tell me say you go ride for me If the other side do me koni
Dem think I be obronu
I be real guy no be oponu
Orin ti mon ko wo ma ya lenu
I dey play with fire tori olorun
Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing
Spiritual ginger
Smoke Igbo no cigar
Pour up the drink no chaser Ama jo ijo Shina peters
Now my head don buss biti speaker Reason wetin happen for ozumba People no gree dem no wan suffer Dem don tire tire tire fuck a Naija
Dem think I be obronu
I be real guy no be oponu Orin ti mon ko wo ma ya lenu
 
I dey play with fire tori olorun
Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing
Dem think I be obronu
I be real guy no be oponu
Orin ti mon ko wo ma ya lenu
I dey play with fire tori olorun
Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing Oya to na si gen Make u to na si Kolo Biko
Make u call on me Eni keni
To ba da E lemu Fun lepo
Fun the anointing
Written by: B-Fela
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...