Listen to Cover Me by Benzy

Cover Me

Benzy

Afro-Beat

Featured In

Listen to Cover Me - Single by Benzy
ALBUMCover Me - SingleBenzy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Benard Oghenerho Esiri
Benard Oghenerho Esiri
Songwriter

Lyrics

I pray pray pray pray pray pray E yeyeye ye ooh Aaaah aaah Ayee I've been doing everything on my own For a longtime I don dey find money around town I pray man no go fall down I pray, pray, pray, pray... I don dey do many things on my own Make nobody come here come dey bother me If e no be money No dey bother me... Jah Make you take your blood take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me Follow me eee... Jah Make you take your blood take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me I know the day keep running And the night keep coming Amma get this money no dulling Taking every pieces in form See I dey do everything on my own I'm alone On the road Dem dey see am as I dey go Dem dey play my song Dem dey play am on a row Wen dey hear me for their home One day I go blow ooh ooo Me I dey for here so Mama dey pray for me My son She dey go on her knees till by 4 And she dey call her children for pray In her soul ooo Jah Make you take your cloth take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me Follow me eee... Jah Make you take your blood take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me I dey my own jeje ooh Ye, ye, ye ye ye, ye I dey my own jeje Dem tell me say James die for motor Who be James Na my neighbor oko Small enjoyment e no come back oko Wetin I buy nor go kill me Wetin I say make I enjoy Make dem free me... As I dey grind God dey see me Wen owu dey blow nobody feed me Jah Make you take your cloth take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me Follow me eee... Jah Make you take your blood take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me Make you take your cloth take cover me Make I no go sleep, death conna me Too much enemy wey dey follow me Follow me eee...
Writer(s): Benard Esiri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out