album cover
You
77
Afro-Beat
You was released on November 14, 2022 by 4208829 Records DK as a part of the album You - Single
album cover
Release DateNovember 14, 2022
Label4208829 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olaoluwa Akinola
Olaoluwa Akinola
Songwriter

Lyrics

Oreke Lewe Joo
Malo fimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Girlie me know me don do you wrong
Permit me to show you love
For you girl me dey sing song
Love you girl inna million
E dey certain my love dey for you
Balance and check up on you
Na you girl me wan do
E be ur matter wey dey gimme carttarh
Omoge na u make my head scatter
E be goal goal me carry for ur data
Omo come close only you wey matter
E be ur matter wey dey gimme carttarh
Omoge na u make my head scatter
E be goal goal me carry for ur data
Omo come close only you wey matter
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan Dance to ur tune
Orekelewa my boo
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan Dance to ur tune
Orekelewa my boo
Wetin I want girl na you you you
Everything I want girl na you you you
Wey dey make me over do do
Orekelewa na you you
Wetin I want girl na you you you
Everything girl na you you you
Wey dey make me over do do do
Orekelewa na you
Different case wey dey make me Yahweh
omoge you gat Different vibes wey you give me dey follow you straight
Everything wey you do me no fit relate too
But e don tey wey the boy don dey follow you straight
Oreke Lewe Joo
Malo fimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Oreke Lewe Joo
Malo fimile lo
Iwo ni my heart and soul
Na you me dey sing this song
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan Dance to ur tune
Orekelewa my boo
Everything I want girl na you
All I want girl na you
Me wan Dance to ur tune
Orekelewa my boo
Wetin I want girl na you youuuuuuu
Everything girl na you you you
Wey dey make me over do do do
Orekelewa na you youu
Wetin I want girl na you you
Everything girl na you you you
Wey dey make me over do do do
Orekelewa na you youuuu
E be ur matter wey dey gimme carttarh
Omoge na u make my head scatter
E be goal goal me carry for ur data
Omo come close only you wey matter
E dey certain my love dey for you
Balance and check up on you
Na you girl me wan do
Written by: Olaoluwa Akinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...