Lyrics

Olololo Original ooo I say Life no be 2 say na 1 you go die one day ya (parara) I no say your blood e Dey hot (wongbono) (Parara) I no say you want all the girls and the fast life eh ya No worry,no hurry,your money go come I no say you want all the dress for fashion nova No worry,no hurry,your money go come Maje maje maje maje maje Lowo lowo owo no baje I say no forget o,money na Koko Lowo lowo owo no baje I say get Money o money na Koko Lowo lowo owo no baje I say no forget o,money na Koko Lowo lowo owo no baje I say make money o money na Koko Maje maje maje maje maje And when the money don come Make you no go do like say you be bus stop Make you no go form like say you be God now Make you no go do like you forget your junction Ohhh my lordy I Dey pray everyday, I Dey pray make you bless my way Ohh my lordy I say comot everything, Anything wey go block my way Maje maje maje maje maje Lowo lowo owo no baje I say no forget o,money na Koko Lowo lowo owo no baje I say get Money o money na Koko Lowo lowo owo no baje I say no forget o,money na Koko Lowo lowo owo no baje I say make money o money na Koko Ohhh my lordy I Dey pray everyday, I Dey pray make you bless my way Ohh my lordy I say comot everything, Anything wey go block my way
Writer(s): Dominic Quarshie, Godson Ominibie Epelle, Charles Malo Josek, Guy Solomon Josek, Louis Amon Josek Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out