album cover
Whalaahi
album cover
Whalaahi was released on November 20, 2022 by MOONDIE FAMILY as a part of the album Whalaahi - Single
November 20, 2022
LabelMOONDIE FAMILY
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yeeii yeeii
Yeeeeeeh!!
When I get my knees Oluwaa
Listen to me, for what I dey see
Me too I wanna wear
Me too I wanna Chop
Me too wanna buy Bugatti
Buy my baby some Ferrari
Whalaahi
Lahi Lalai hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too Much ooh
Whalaahi
Lahi Lala hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too much ooh
I wanna sing for me many many
See pretty girl for Michigan
Dem dey call you for money money
Errh yeeeeah we dey go higher lepye
We dey move faster Lekie
Sey yeah, E no be by force
Make you Love, E no be long
Talk make you watch me
Jah Jah hand upon me
Everyday, So rceiving blessing
All day all day yeah
So mi sey !!!
Whalaahi
Lahi Lalai hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too Much ooh
Whalaahi
Lahi Lala hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too much ooh
When I get my knees Oluwaa
Listen to me, for what I dey see
Me too I wanna wear
Me too I wanna Chop
Me too wanna buy Bugatti
Buy my baby some Ferrari
Whalaahi
Lahi Lalai hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too Much ooh in l
Whalaahi
Lahi Lala hi
Awurade you be too much ooh
Baba God you be too much ooh
E no be by force make you
Love me!!
E no be long talk
Make you watch me!!
Whalaahi Lahi lalahi!!
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...