Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mavins
Mavins
Vocals
Crayon
Crayon
Vocals
DJ Big N
DJ Big N
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Songwriter
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
Chibueze Charles Chukwu
Chibueze Charles Chukwu
Songwriter
Oluwadamilar David Aderibigbe
Oluwadamilar David Aderibigbe
Songwriter
Oladokun Abimbola Elijah
Oladokun Abimbola Elijah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Andre Vibez
Andre Vibez
Producer

Lyrics

Vibez Mavin Tell me if you are available Me I wan link you girlie oh Me I no fit dey sololo Make we run our thing on a low Amina-oh ah Amina Say na you wey dey ginger me now Amina-oh ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Tell me if you are available Me I wan link you girlie oh Me I no fit dey sololo (solo) Make we run our thing on a low Amina-oh ah Amina (na) Say na you wey dey ginger me now (na) Amina-oh ah Amina (mina) Say na you wey dey ginger me now ah Hmm, big bag, big vibes, big cheques I kon wear knickers I wear my Jimmy Choo, drink booze with my goons and sip on liquor Pull up in a rover So fine dem go shout Jehovah (hey) Mm, the money I dey chase ah-ah (hey) Ewiriwiriweriye Hey ewiriwiriweriye Fine girl asempete Come baby girl malo nogede Spekele spekele Why you dey from I go knack you ogede You go feel my thing inside your belle Tell me if you are available Me I wan link you girlie oh Me I no fit dey sololo (solo) Make we run our thing on a low Amina-oh ah Amina (na) Say na you wey dey ginger me now (now) Amina-oh ah Amina Say na you wey dey ginger me now ah Killy me, killy me Girl you fi killy me, killy me with body Ki killy ki killy Ki killy ki killy hmm egbami Accident e, accident e when you jam me I sabi vulcanizer wey go pump your tyre na me (Bayanni) Ekelebe don burst o Kuku kill me kuku kill me o E be you I wan chop o They wan see me Them no fit reach o Wait na wait na E be you I dey chase na chase na Girlie make I hold your waist line Girlie be my aka cheap Come make I chop you like Ofe nsala Your body na raise to power ten Come make I give you the shower When I pull up in the club with me guys So you know say we fresh like bow wow O girl you dey make me dey mental Shebi I dey make you dey mara Tell me if you are available Me I wan link you girlie oh Me I no fit dey sololo (solo) Make we run our thing on the low Amina-oh ah Amina (na) Say na you wey dey ginger me now (now) Amina ah Amina (mina) Say na you wey dey ginger me now ah Here we go, yeah This one goes out to the special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts
Writer(s): Divine Ikubor, Oladipo Eso, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Ugbekile Osemeke, John Ighodaro, Adelabu Alexander, Charles Chukwu, Abimbola Elijah Oladokun, Alexandra Uwaifo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out