Lyrics

No dey fear, focus girls love us I dey hunger for more, I no be coward Don't forget I rolled the dice to my freedom Just incase you don't know I'm a real one E no mean say I no fit carry threesome But I need a bad bitch but a real one Life good, catch cruise, just have fun No jealous on a nigga 'cause I'm get funds They just dey jealous me Dey jealous me, dey jealous me Why them dey jealous me? Dey jealous me, dey jealous me As I get small money Just small money, just small money But with this small money This small money, this small money I must to- Turn up (turn up) (eh-eh) Turn-turn up (eh-eh, hmm) Turn up (eh-eh, hmm) Turn-turn up Turn up (hmm) Plenty money (throwaway) Steady balling (oshey) No send anybody (mogbe) No send anybody (oh-oh) For this party I must turn up (I must turn up) So far the bannies go show up DJ (DJ) bang up (bang up) Any digit I go burn up Enjoyment (enjoyment) Me I like enjoyment More money enjoyment (enjoyment) Na why you dey jealous? Shey you don forget (don forget) Abi you wan collect (wan collect) Shu, comot for here (comot body joor) Make you no go regret am, oh They just dey jealous me Dey jealous me, dey jealous me Why dem they jealous me Dey jealous me, dey jealous me As I get small money Just small money, just small money But with this small money This small money, this small money I must to - Turn up (turn up) (eh-eh) Turn-turn up (eh-eh, hmm) Turn up (eh-eh, hmm) Turn-turn up (ha-ha-ha) Turn up (hmm) Jealousy people They want to bring me down in industry See me I dey on top I swear I no worry Leave me That's why I'm flying higher Scoring higher (hmm) Get money like Dangote Now my people them live okay Everyday na holiday Ball Monday to Sunday This e party We go spray them money Make you call your padi Make them come and jolly They just dey jealous me Dey jealous me, dey jealous me Why them dey jealous me Dey jealous me, dey jealous me As I get small money Just small money, just small money But with this small money This small money, this small money I must to - Turn up (eh-eh) Turn-turn up (eh-eh, hmm) Turn up (eh-eh, hmm) Turn-turn up Turn up (hmm)
Writer(s): Aaron Udeh, Solomon Chukwu, Victor Samuel, Wisdom Chukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out