Lyrics

Le le le le le le Lo lo lo lo lo lo Omo mo ti ko e je bi pasta Making me dey shout holy father Girl your body bad No go mind to connect to your router Is this love is this love That I'm feeling Baby come take my hands I'll ride with you Baby laye mi o Baby laye mi o Never ever let you go No go ever let you go Baby laye mi o Baby laye mi o No go ever let you go No go ever let you go Oh my love Le le le le le le Lo lo lo lo lo lo Anything wey dem wn do Nobody can be like you Nobody do me like you Ife mi I won't let go Make I see your thirty two Baby come make I satisfy you Eyin funjowo I gatch you Oh baby I gatch you Cos you be my le le le o Nollywood my oshere Ibebe to rebete Me no get time to shalaye o Cos you be my le le le o Nollywood my oshere Ibebe to rebete Me no get time to shalaye o Baby laye mi o Baby laye mi o Never ever let you go No go ever let you go Baby laye mi o Baby laye mi o No go ever let you go No go ever let you go Oh my love Le le le le le le Lo lo lo lo lo lo
Writer(s): Oyinkansade Akande Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out