album cover
Wmdm
3
Pop
Wmdm was released on December 13, 2022 by Cloudvibes Records / Milestone Records as a part of the album Que Sera Sera - EP
album cover
Release DateDecember 13, 2022
LabelCloudvibes Records / Milestone Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Enitexmiles
Enitexmiles
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ainoko enemali
Ainoko enemali
Songwriter

Lyrics

WMDM
Icon
Listen
Yeah
I be the one demma choose
I'm coming clean dey want to know my way
Me tell dem No say dem wan know my way
Ye ye ye
I be the next
Awa ni next to blow blow oo
Tell me Wetin man do man
Wetin man do man wey man da stab em fellow man for back
Tell me Wetin man do man
Wetin man do man wey man da stab em fellow man for back
No guts no glory (No guts no glory)ye ye ye
I da work to change the story (I da work to change the story)
No guts no glory
As I da grind I da grind to change the story ye
If you no get shey u get u go kpeme
Omo this life wey u see Omo na jejely
I no fit do pass myself
I no fit run pass myself ye ye ye ye
Thank God say God no be man
Many many things for dun xup ye ye
Na man wey da fall man ye ye ye
Say na man wey da set man
I lost my real Gee last year
He be the one wey da for me
Dey burst my brain
He been da da for me
But you know as the matter da go ye ye ye
We never stop we kipon grinding (grinding)
We no da look back we kipon grinding (grinding)
But when you move you gat to watch your back
You gat to watch your back ye ye ye ye ye ye ye
Tell me Wetin man do man
Wetin man do man wey man da stab em fellow man for back
Tell me Wetin man do man
Wetin man do man wey man da stab em fellow man for back
No guts no glory (No guts no glory)ye ye ye
I da work to change the story (I da work to change the story)
No guts no glory
As I da grind I da grind to change the story ye
If you no get shey u get u go kpeme
Omo this life wey u see Omo na jejely
I no fit do pass myself
I no fit run pass myself ye ye ye ye
Thank God say God no be man
Many many things for dun xup ye
Thank God say God no be man ye ye
Ye ye ye ye ye ye ye
Eh eh eh eh
Icon
Written by: Ainoko enemali
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...