album cover
Maintain (feat. Pandamonae)
3
Afro-Pop
Maintain (feat. Pandamonae) was released on November 29, 2022 by Legend Heir as a part of the album Shades the First - EP
album cover
Release DateNovember 29, 2022
LabelLegend Heir
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Legend Heir
Legend Heir
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Legend Heir
Legend Heir
Composer
Olayinka Fofah
Olayinka Fofah
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
OKOROIGWE SIMON OKECHUKWU
OKOROIGWE SIMON OKECHUKWU
Producer

Lyrics

I been Dey cut some corners
To fix some commas
You make me feel like say you get me brother
I come realize say you cut my cheddar
This life no be bread & butter
Striving just to fill my leather
Na true talk I tell you my brother
Don’t snooze or dem go leave you for gutter
Just do you
I don Dey wait for my own turn
My own turn
I no Dey look another man own I just Dey face front
So don’t blame me
If I don’t meet your expectations
This is my life
If you Dey wonder how I stay strong
Oya try to Dey maintain
No go explain
This life wey you Dey you gass sustain
No be mistake
You gass relate
Your destiny Dey for your doorstep
You Dey play tikitaka
You come from Abraka
You Dey form boss man
No be God father
Don dada
You say you be my confronter
Make you show yourself
You say I be gold digger
Hold your side
Make you no go talk say my face say e no show
And I hold my grind
I Dey ten toes down
Me no go ever ever slow down
I don Dey wait for my own turn
My own turn
I no Dey look another man own I just Dey face front
So don’t blame me
If I don’t meet your expectations
This is my life
If you Dey wonder how I stay strong
Oya try to Dey maintain
No go explain
This life wey you Dey you gass sustain
No be mistake
You gass relate
Your destiny Dey for your doorstep
Oya try to Dey maintain
No go explain
This life wey you Dey you gass sustain
No be mistake
You gass relate
Your destiny Dey for your doorstep
Written by: Legend Heir, Olayinka Fofah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...