Lyrics

Ma babe ur baby is ma babe (ginger)tonight oh Ma babe (vibrator) ur baby is ma babe Ma babe ur baby is ma babe tonight iyoo Ma babe ur baby is ma babe tonight Medus won give me head for pool side Medus dusa She like the way I dey do the makusa Makusa kusa Omo tena bring your body kulosa Baby bend it over Open and close it oouhwaa Mmh I say Pray say ma eye no go see your baby ooh Ahhhh mmmh Omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh ehhiii Omo pray say my eye no go see ur baby oh Ahhh Omo if we see your shawty na colobi colobi oh Ahhhh Carry her go one corner mmh We go shaa kerewaa kerewaa Ahhh We go do kerewa kerewa Ahhh We go gwangere gwan gere wa Ahhh We go Carry ah go one corner ahhh We go do kerewa kerewa ahh We go shaa kerewaa kerewaa Ahhh We go gwangere gwan gere waa Ehhh ma ri ma ri ma Losa Bring your body kulosa Don't go far ri fa ri fa rosa Make that body murder Won murder Me oo I body o ti bad iyoo (Badddt) I body o ti set on fire (Set ti awon) Ma body too dey scratch iyoo (Ahh yayah ah yahhh) I go put person babe on trial Mmh These day I won some of these girls And some of these girls wants me too Just pray say I no won your girlfriend And your girl don't want me too I say Pray say ma eye no go see your baby ooh Ahhhh (Ahyii ahyii ahhh) Omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh (Just pray just pray ahh haa) Omo pray say my eye no go see ur baby oh Ahhh Omo if we see your shawty na colobi colobi oh Ahhhh Carry her go one corner mmh We go shaa kerewaa kerewaa Ahhh We go do kerewa kerewa Ahhh We go gwangere gwan gere wa Ahhh We go Carry ah go one corner ahhh We go do kerewa kerewa ahhh We go shaa kerewaa kerewaa Ahhh We go gwangere gwan gere waa Dear lord I'm finding hard to find girls Wey no dey find me attractive oo I dey see girls with different bakasi Different characteristics ooh Mmmh mmh Oh lord please save me Mmmh mmh save me lord aahhh ahi Pray say ma eye no go see your baby ooh Pray say ma eye no go sight your shawty oo Ahh (come chop banana) Pray say ma eye no go see your baby oo (Oh mama uhhh ma) If ah see your shawty na columbi colobi oo Ahh (come choppiii mhmumumu) Carry her go one corner ahh Wa Kerewa kerewa ahh
Writer(s): Kingsley Egbogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out