Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Danfo Drivers
Danfo Drivers
Performer
Mountain Black
Mountain Black
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mountain Black
Mountain Black
Songwriter

Lyrics

Iya mi o! Iya mi o! Iya mi o! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go anything I do People dey talk about me Anything I say anything I do People dey talk about me Again again Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go anything I do People dey talk about me Waiting we do dem Anything I say anything I do People dey talk about me Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we Bad again Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we Werther you rich na God God dey do am Werther you poor na God God dey do am My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go anything I do People dey talk about me Anything I say anything I do People dey talk about me Again again Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go anything I do People dey talk about me Waiting we do dem Anything I say anything I do People dey talk about me Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we Bad again Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we You get money dem start to dey talk You no get money dem start to dey talk My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister All dem mama dem know All dem Papa dem know All dem brothers dem know All dem sisters dem know Wine dance shaking body style Shaking body Shaking body Shaking body style Wine dance shaking body style Shaking body Shaking body Shaking body style This is montin on the microphone stand so tell all the Masse we are d best coming up like this we are good good London America we are good good Even do na Asia we are good good South Africa we are good good Even Nigeria we are good Iya mi o! Iya mi o! Iya mi o! Iya mi o! Anyway mi go! Iya mi o! Anyway mi go anything I do People dey talk about me Waiting we do them ohh Baba God abeg fight them for we You get money dem start to dey talk You no get money dem start to dey talk My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister My brother my sister i say this go Better take it easy my brother and sister Iya mi o! Anyway we go! Iya mi o! Anyway we go! Iya mi o! Anyway we go! Iya mi o! Anyway we go! Iya mi o!
Writer(s): Jimoh Olotu, Omeofa Oghene Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out