Lyrics

Yeah (Its Boombeatz baby) Doctor, Doctor, Yeah Yeah Look I've been on my grind Pushing up, Pushing up From Pitakwa town Friends them say keep it up For this Lagos town If you work, you go chop Yeah... You see this life is a struggle And we all dey the same jungle All man for himself o But you must pay to your landlord Won ni ki ma lo bè Won ni ki ma dé bè One thing I know say As I dey pose, i go dey denge Won ni ki ma lo bè Won ni ki ma dé bè One thing I know say As I dey pose, i go dey denge Pikin wey dey crawl e dey learn lesson Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh One thing I know say As I dey pose i go dey denge Pikin wey dey crawl e dey learn lesson Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh One thing I know say As I dey pose, i go dey denge o (Again, again, again, again) (Again, again, again) Doctor Spicy Come fi jam it up again (Again, again, again, again) (Again, again, again) Doctor Spicy Fi the girl them again Me nah fear the people them Whatever bad mind them wan talk Me ridicule them Memba say everything is vanity Memba that! I want give thanks and praise Raise my jay to the most high Couldn't even make any difference Life is always wicked Government them forget Youths and masses them I no even want to vex Or start a fight much less Smoke some cigarette Boost my congestion Yeah Won ni ki ma lo bè Won ni ki ma dé bè One thing I know say As I dey pose, i go dey denge Won ni ki ma lo bè Won ni ki ma dé bè One thing I know say As I dey pose, i go dey denge Pikin wey dey crawl e dey learn lesson Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh One thing I know say As I dey pose, i go dey denge Pikin wey dey crawl e dey learn lesson Mo ni ko jo ma lo ko l'èsè oh One thing I know say As I dey pose, i go dey denge
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out