Credits
PERFORMING ARTISTS
Ucclassik
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okoli Uche
Songwriter
Lyrics
(Intro)N\'da da da da da
Nda da da da..(beat master)
Ucclassik i dey here..
Nmm ona na na na (Classik)
(Chorus) olisa connect me
Ka ife diri mu nma
Papa connect me make i feel alright
Baba if you connect me,i go feel alright o baba
Oluwa enlarge my coast o ah
Make i dey ball
(1st verse) i don too wait for the time but the time no wait for me
I don check the time but the time na money
If i go broke wetin i go tell mommy
Oluwa show love
Make i go show mommy
I know that am born to be greater
This life na brother_man be hater
I don\'t wanna live later regret am
Oluwa mi egba mi laa oh
I know say me dey try
I know say one day my sun will shine
I know say after the rain e go shine
Oluwa mi
egba mi oh God abeg oh
I don too wait for the time but the time no wait for me
I don check the time but time na money
If i go broke wetin i go tell mommy
Oluwa show love
make i go show mommy
(Chorus) olisa connect me
Ka ife diri mu nma
Papa connect me
Make i feel alright o
Baba if you connect me
I go feel alright baba
Oluwa enlarge my coast o ah
Make i dey ball
(2cond verse) i go down on my kneels and call on baba
Oluwa bless me now
Me i want to hammer
Make e shock my enemies as my energy flow ooh
Oh know
Oluwa connect me
Oh know
Oluwa connect me
Oh know
Am on my kneels
Connect me so dey can feel my vibes
Bcus i sing my verse oh
Light up my coast oo oh
Let them know oo oh
Make the blessing fall on me oh
My prayers to you o God oh
Connect me
Am on my kneel eh..
Connect me eh..
Make i dey ball o uh oh
(Chorus) olisa connect me
Ka ife diri mu nma
Papa connect me
Make i feel alright o
Baba if you connect me
I go feel alright baba
Oluwa enlarge my coast o ah
Make i dey ball
Donboy...
Written by: Okoli Uche

