album cover
Mym (feat. Killer Boy)
12
Afro-Pop
Mym (feat. Killer Boy) was released on December 10, 2022 by Adewale Samuel as a part of the album Mym (feat. Killer Boy) - Single
album cover
Release DateDecember 10, 2022
LabelAdewale Samuel
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
QUZZY
QUZZY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Adewale
Samuel Adewale
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
HRS
HRS
Producer

Lyrics

Who be the boss inna the area
Na only money fit make man reason pass trip Marie wine
Pour some liquor inna me wine
Abi kalo Local gbenusi palm wine
Low key lowkey paddy make your money o
No dey follow dem beef somebody o
Wo as you see me lowkey jonzing
Me i dey gbe my body o
Me anno dey beef any body oh no
Big energy when I chase up my dream
Sip Hennessy while I’m vibing my thing
F**k enemies cause I’m stacking money
Me no Dey beef nobody
Came from the hood wey no show me love
If you fit relate say my brother that one no be love
That one no be love
Many many things wey I no fit talk o
I be good boy turn bad when I Dey find my money
Make nobody tryna stop my joy ooo
Only money fit to make man jolly
Who be the boss inna the area
Na only money fit make man reason pass trip Marie wine
Pour some liquor inna me wine
Abi kalo Local gbenusi palm wine
Low key lowkey paddy make your money o
No dey follow dem beef somebody o
Wo as you see me lowkey jonzing
Me i dey gbe my body o
Me anno dey beef any body oh no
Written by: Samuel Adewale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...