album cover
Sweetness
album cover
Sweetness was released on December 16, 2022 by D'Ace beatz as a part of the album Love and Reality
December 16, 2022
LabelD'Ace beatz
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

SWEETNESS
Chants......
I no fit waste time for your love ..your love
Many don shenk and pass by
Don pass me by
Dem won see wetin won sup o
Na your mata lo n so
I no fit Dey lie for you but my mind Dey for you
You be my business o
You be my sweetness o
O yeah eh eh
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
Yeh
I don Dey call you make you answer ah
See you for window make you bo ta ah
Oya wait make I hola ah ahn...
Tu lo bu my babe no like tu lo bu
She give me love du lo bu
Wen she show I pull up I pull up
You be my business o
You be my sweetness o
O yeah
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
Yeah
You be my business o
You be my sweetness o
O yeah
Your type different o
Olohun her opolo correct oo o
O yeah
Written by: Emmanuel Nosa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...