album cover
Hello
1
Kizomba
Hello was released on December 17, 2022 by Jah Made as a part of the album Hello - Single
album cover
Release DateDecember 17, 2022
LabelJah Made
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jah Made
Jah Made
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jah Made
Jah Made
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fanstaiga beatz
Fanstaiga beatz
Producer

Lyrics

Mulla!
  I go sungbalaja Oluwa dey for my cubana
Me no wanting no problema
I dey dancing my galalala ahhaaaah
Mulla Jah fanstaiga on the beat.
Wether dem like am i go get this paper oh.
If na witch witchi fire burn am oh ahh
I go hustle so tey come thy kingdom nmm
Abeg make nobody tell me nada oh. Ahh
All i wanna see is mama smiling
So i ma get that mulla and make it right yeah yeah yeah
What i man go do to survive this ahh
So i ma get that mulla and chop the life yeah. Yeah yeah
Oh Hello good morning
Stand up and go get ur money. Yeah yeah
Hello good morning
This life way u see no easy. Ya ahh ahh
My brother hustle oh
No waste time
No look man cos man no be God oh no
My brother hustle oh
No waste time
No look man cos man no be God oh no
My brother.
Everyday by day we dey get that mulla
Me and all my guys them know money ka oh. Nmm
We chill alright with no wahalla
Shine ur eye and chop that maga ohh oh
All I wanna see is my mama smiling ahh
So I ma get that mulla and make it right yeah yea yeah
What I man go do to survive this yeah
So I ma get that mulla and chop the life yeah yea yeah woh woh
Hello oh hello Hello oh hello oh oh
I go sungbalaja Oluwa dey for my cubana
Me no wanting no problema
I dey dancing my Galalala aahhh
Oh hello good morning
stand up and go get your money yeah yeah
Hello good morning this life wey u see no easy yeah yeah
I go sungbalaja Oluwa dey for my cubana
Me no wanting no problema
I dey dancing my Galalala aahhh
Oya sungbalaja Oluwa dey for my cubana ah
Me no wanting no problema I dey dancing my Galalala aahhh
Written by: Jah Made
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...