album cover
Mo Da Ran
20
Worldwide
Mo Da Ran was released on December 16, 2022 by Family Pride Music Limited as a part of the album Mo Da Ran - Single
album cover
Release DateDecember 16, 2022
LabelFamily Pride Music Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eloo
Eloo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Amajuoyi Chibuzor Franklyn
Amajuoyi Chibuzor Franklyn
Songwriter
Amajuoyi Nnamdi
Amajuoyi Nnamdi
Songwriter
Ogheneyosivwi Eruvwu
Ogheneyosivwi Eruvwu
Songwriter

Lyrics

I see you watching me like I be foreigner
In my balenciaga
I know my body calling ya
No dey move funny
Shey you be Sabinwa
Why you con dey ginger
When you no getty lamba oo
Awon ko wami
Won wami
Won wami
Cos of wetin I carry
Make you no worry
Dey your dey
Cos I dey my lane
You no wanty case
For here
Mo da ran
Abi won le da yon mo
You no see my diamond
Dripping in bottega lo mo
Mo da ran
You no check the fashion
Omo I dey para gan
You know I’m on fire
See me cruising in my bentiaga
Champagne no be larger
The pressure is getting wesser
Say you won take me to dinner
Private trip to Geneva
When you no get liver o
Baby if you want me
I dey give you warning
You go spend all your salary
You go spend all your salary
Say you need my loving
I dey give you warning
You go spend all your salary yeah
Awon ko won mi
Won mi
Won mi
Cos of wetin I carry
Make you no worry
Dey your dey
Cos I dey my lane
You no wanty case for here
Mo da ran
Abi won le da yon mo
You no see my diamond
Dripping in bottega lo mo
Mo da ran
You no check the fashion
Omo I dey para gan
You know I’m on fire
Written by: Amajuoyi Chibuzor Franklyn, Amajuoyi Nnamdi, Ogheneyosivwi Eruvwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...