album cover
For Days
15
Afro-Beat
For Days was released on December 8, 2022 by Future Roots Entertainment as a part of the album For Days - Single
album cover
Release DateDecember 8, 2022
LabelFuture Roots Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Boakye
Emmanuel Boakye
Songwriter

Lyrics

You be the one i been chasing for days
Oh girlie ebe you wey dey suite ma taste
Ohh ohhh
Anoda killa wan take ma case....
You ma healer you solve ma case
Ohh ohhh!!
Gyal ebe you
When i sing gyal ebe you
When i cry gyal ebe you
See ebe you
Gyal ebe you
Make the man dey feel brand new
Make adey sing hallelu
Make adey sing like ohhh ohhhh
A lot gyal dem buh you be agenda
Never back down never surrender
Ma baby nayoka
Dem try we back to the sender
They wanna be formal but trust me you ago legalise o
Ebe you dey for ma mind oh oh
Gyal ebe you
When i sing gyal ebe you
When i cry gyal ebe you
See ebe you
Gyal ebe you
Make the man dey feel brand new
Make adey sing hallelu
Make adey sing like ohhh ohhhh
Gyal ebe you
When i sing gyal ebe you
When i cry gyal ebe you
See ebe you
Gyal ebe you
Make the man dey feel brand new
Make adey sing hallelu
Written by: Emmanuel Boakye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...