album cover
Izz Going
50
World
Izz Going was released on December 9, 2022 by Tooxtraloaded Media as a part of the album Izz Going - Single
album cover
Release DateDecember 9, 2022
LabelTooxtraloaded Media
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dannyboi HNR
Dannyboi HNR
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dannyboi HNR
Dannyboi HNR
Composer
Haruna Muhammed
Haruna Muhammed
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
HRS MIX
HRS MIX
Producer

Lyrics

Chu, Chu, Chu, Chu
Emi Danny
I no be elenu mari maso (I no be elelu mari maso o)
Abi melo dé l'aye ta wa gon (Abi melo dé l'aye ta wa gon o)
They say you bad emi nautical gon ('ngbo gbo)
You body dey do me bakán bakán ('Nzaza')
For this your house I be caretaker kan ('Ah N'gbo gbo)
Mio dè le ma rin rin late your kan ('Nzaza)
Say me gon tell you where the money dey
Na here the money dey
Oro ma dem kigbe ('Jesu')
When dem see me dem ki gbe
And if I tell you say otilo (Izz going)
Won komi je bi indomie
All of my guys dem know me ajé
Awon temi mo mi
If I tell you say otilo (Izz going) sey
Won komi je bi indomie
All of my guys dem know me ajé
Awon temi mo mi
'You love this thing, Girl I already know you love this thing
'Don't dull this thing, We spend the money base on logistics
'You love this thing, Girl I already know you love this thing
'Don't dull this thing, We spend the money base on logistics
I no be elenu mari maso (I no be elelu mari maso o)
Abi melo dé l'aye ta wa gon (Abi melo dé l'aye ta wa gon o)
Milik olope ati maltina kan (N'gbo gbo)
Ati Maltina kan (Nzaza)
If you say na fight emi gòn ti ra'bon (N'gbo gbo)
Emi gon ti ra ibon (Nzaza o)
Say me gon tell you where the money dey
Na here the money dey
Oro ma dem kigbe ('Jesu')
When dem see me dem ki gbe
And if I tell you say otilo (Izz going)
Won komi je bi indomie
All of my guys dem know me ajé
Awon temi mo mi
If I tell you say otilo (Izz going) sey
Won komi je bi indomie
All of my guys dem know me ajé
Awon temi mo mi
Chu, Chu, Chu, Chu, Chu
Emi Danny
Chu, Chu, Chu, Chu, Chu
Emi Danny
Emi Danny
Written by: Dannyboi HNR, Haruna Muhammed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...