Credits
PERFORMING ARTISTS
Gracefilled
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Metu Fortune
Songwriter
Lyrics
I don’t want that BROKE LIFE! NO!, I don’t want, that broke life
I don’t want that BROKE LIFE! NO!, I don’t want, that broke life
Jah de see and Jah go give more blessings
More blessings
Bro, Do your thing make I do my thing, get your win make I get my win, and later we go gather, we go celebrate, And give thanks to Jah Na em elevate
cause For human beings, dey get the good the bad the ugly
And that’s how it goes with their hearts too. for some reasons that I don’t know (Normal)
All the times(all the times)
Wey you cry(for the hustle )
know say, better days ahead
Even when You(when You)
see shege (successfully)
Wey nobody see (eh ehh) buh make I no talk (e reach everybody)
Cause JOY IS COMING and there is........
Joy in my heart
Flowing like a river
Make I no go dull
Cause SApa no de fear , who get muscle
Joy in my heart
Flowing like a river
Make I no go dull
SApa no de fear , who get muscle
shoutout! to the friends you go call on(call on) they go tell you say e dey (say e dey) no be say e plenty for them (for them)
but dem go still find a way , eyyyy,
make you appreciate the one they give (one they give)
cause e no easy for nobody,
some dey take am personal
Brother make you consider me
All the times I didn’t want to explain myself .
I was seeing things I didn’t want to tell .
Keep it to myself cause it’s me, myself and I
I know Joy is coming and some well deserved accolades
money problem (plenty plenty)
face your own(make I face my own)
Joy is coming (Surely surely) so make I danceee
Joy in my heart
Flowing like a river
Make I no go dull
Cause SApa no de fear , who get muscle
Joy in my heart
Flowing like a river
Make I no go dull
Cause SApa no de fear , who get muscle
I don’t want that BROKE LIFE! NO!, I don’t want, that broke life
Jah de see and Jah go give more blessings
More blessings
Written by: Metu Fortune