album cover
Two Nights
897
Afro-Pop
Two Nights was released on December 14, 2022 by Indomitable Kings Of Africa/IKA/FMINC as a part of the album Two Nights - Single
album cover
Release DateDecember 14, 2022
LabelIndomitable Kings Of Africa/IKA/FMINC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM73

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kazeem Opeyemi Habeeb
Kazeem Opeyemi Habeeb
Songwriter

Lyrics

Pah go still Dey poh
Poh go still Dey pah
No pressure
Anything wey we touch must turn to treasure
IKA what?
IKA Gang
Hey Djmegi
Won ni mo ma run down
Iro nno pa o
Am a hustler
You're my customer
Lati zero turn to hero
Omo Iko
IKA Gang gang gang
Indomitable
Inreplaceable
Ton ba teri si
Won ma pa lori
Won ma ten te bo
(Ah)
So many place wey I go
(Ah)
So many things wey I see wey I be say me I no fit let anybody know
(Ahhh)
Mo ni ko ma lo ro o
Bebe nlo leko o
I know bad guys
Wey Dey run things
Toba fall in,
Woma fuck shit up
Two nights I never sleep,
Be like say I takey gbana o
Me I no Dey Smokey gbana o
Gimme rizla gimme Ganga o
Say the thing Dey give shingbaka
Two nights I never sleep
I Dey hustle kowo wole
I jus want to shanowole
Omoge she's calling my phone she can not leave me alone o
Left wrist new watch
Right wrist a fountain,
Holy water gbemi lo
from the mountain
Kilimanjaro
Make nobody try me o
Fimile oh fimile oh
(Ah)
Ota puju enemies
(Ah)
So many people bati jeju mi
If no be God wey Dey Toju mi
(Ahhh)
If no be say I geti kalashin
on me
I believe in God I believe in money
Every other things men ko kan miii
I can give you flows give you game give you melody but it's not for free eee
Bi tattoo for my body,
Lamba full for my body
I get bad girl for my yard o
Wey go do me,
Well well
well well
Well well
Well
Two nights I never sleep,
Be like say I takey gbana o
Me I no Dey Smokey gbana o
Gimme rizla gimme Ganga o
Say the thing Dey give shingbaka
Two nights I never sleep
I Dey hustle kowo wole
I jus want to shanowole
Omoge she's calling my phone she can not leave me alone o
Normal things
No pressure at all
Pah don Dey poh
Poh don Dey pah
Omo you Dey there oh
Written by: Kazeem Opeyemi Habeeb
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...