Lyrics

Wetin dey worry this btone sef Person go dey call am e nogo dey pick I no know wetin e dey feel like sef Who e think say e even be sef E go dey show himself up and down Leave him matter jare No mind the guy e too dey show himself Tension i don't want no tension I just want to make some money Live my life my way no pressure I say tension i don't want no tension I just wanna make some money Live my life my way no pressure no pressure Nobody stress me Make no body tell me say another man dey for back dey talk my matter Make nobody call me if e nobi money talk You no say i no get time for quanta Now i am viral oh my lord I ain't taking payments in naira And i stand tall on my words Till we see the vision get clearer So i say tension i don't want no tension I just want to make some money Live my life my way no pressure I don't want no pressure pressure I say tension i don't want no tension I just wanna make some money Live my life my way no pressure no pressure Things nofit belike how e be before When i was down you nodey pick my call So many many many nights i cried So many times i thought that i was gonna die So them nofit break us no no no I keep shining omo ologo So many people thought i have gone solo Shout out to the people wey show me love Now i am viral oh my lord I ain't taking payments in naira And i stand tall on my words Till we see the vision get clearer So i am saying tension I dont want no tension I just want to make some money live my life my way no pressure I say tension i dont want no tension I just wanna make some money Live my life my way no pressure no pressure Make nobody stress me Make no body tell me say another man dey for back dey talk my matter Make nobody call me if e nobi money talk You no say i no get time for quanta Biko if nobi money no no no biko if nobi money no no no Biko if nobi money no no no biko if nobi money no no no
Writer(s): Andrew Jeremiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out