album cover
Pariwo
10
Afro-Beat
Pariwo was released on December 27, 2022 by Soundbox as a part of the album Airplane Mode - EP
album cover
Release DateDecember 27, 2022
LabelSoundbox
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM187

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
khale
khale
Songwriter

Lyrics

Shey u see am
Shey u feel am
Dem know man need am
Dem no Dey give man
Shey u see am
Shey u feel am
Abracadabra dem no want make man see
Burn dem with lighter me steadfast for me step
Pour dem holy water me flush them from me step
Jah be my one Lugga
Jah be my one lugga aaah
Teacher wan teach student diss am
Preacher wan preach Them say pin down
Everyman get him angle
We live this life struggle bills out
Mo fe Pariwo
Mi fa gbo
Eh mi ole Pariwo
feel Ibiza
Emi ole pariwo
With my ceaser
Emi ole pariwo
Elephant wey no learn to use him tusk
No fit fall tree
There is power in the toungue
When we talk true
Me I hold my 7
And I use my 6 sense (Ahn)
Diligent and mind my business
Mo fe Pariwo
Mi fa gbo
Eh mi ole Pariwo
feel Ibiza
Emi ole pariwo
With my ceaser
Emi ole pariwo
Everybody needs one or two connect
Them cut u awolowo if u no stand ur ground
Themma play u ten ten if u form familiar
69 when the matter burst the ground
Teacher wan teach student diss am
Preacher wan preach
Them say pin down
Everyman get him angle
We live this life struggle bills out
Mo fe Pariwo
Mi fa gbo
Eh mi ole Pariwo
feel Ibiza
Emi ole pariwo
With my ceaser
Emi ole pariwo
Mo fe Pariwo
Mi fa gbo
Eh mi ole Pariwo
feel Ibiza
Emi ole pariwo
With my ceaser
Emi ole pariwo
Pariwo
Pariwo
Pariwo
Pariwo
Written by: Patrick Emmanuel Okhale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...