Lyrics

I can't deny (I can't deny) The blessing (the blessing) I can not lie I can't deny (I can't deny) The blessing (the blessing) Oh uh oh uh oh Smoke and fire No hurt incite Me ah don learn Me lesson (me lesson) 99 men shake me But you say you gat me How can I be worried When your hand dey on me No Jericho fit stop me My faith dey solid trust me Sometimes e no rosy But I still dey steady Me i don't know (I don't know) Tell me wetin I no fit do (I no fit do) Me I don't know (I don't know) Tell me wetin I no fit do (I no fit do) No no no No no no no Tell me wetin I no fit do (I no fit do) No no no No no no no Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh) I don realize (realize) You must to pay the price (pay the price) To make am oh (make am oh) Many many things Dey my mind oh See the water for my eyes oh My temperature bin rise oh E bin high like the sun ooo Many many things I don conquer Lies and so many pressure All of dem betrayals Actor no fit die ooo Me I don't know (I don't know) Tell me wetin I no fit do (I no fit do) Me I don't know (I don't know) Tell me wetin I no fit do (I no fit do) No no no No no no no Tell me wetin I no fit do (I no fit do) No no no No no no no Tell me wetin I no fit do (I no fit do uh uh) Me i don't know know know know know Me I don't know know know know know Tell me wetin I no fit do (I no fit do) Hmmm hmmm
Writer(s): Deborah Asunbo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out