album cover
Ewele
6,093
Afro-Pop
Ewele was released on February 9, 2023 by Warner Records as a part of the album Pheelz Good EP
album cover
Release DateFebruary 9, 2023
LabelWarner Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pheelz
Pheelz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Philip Kayode Moses
Philip Kayode Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pheelz
Pheelz
Producer
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
Ọmọ this hustle make you dey reason things
They kinda things wey dey ginger you give you wings
Ọmọ dem think say we both dey the same plane
But dem no know say there own flight na economy
Flight na economy
[PreChorus]
They wan see my sorrow
Wọn fẹ jẹ ki n koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele ewele ewele
Case ita gbangba
Talọmọde talagba?
Ewele
Ewo lepe, ewo lepe?
Case ita gbangba
Talọmọde talagba?
[Verse 2]
Ọmọ take me for instance ooh
They just wan use me k'ọn gbe nnkan so
Plan wey dey get na there business o
I've been consistent on these stairs o
But ṣo ri ọdẹ l'ọn like
24/7 I'm on the grind
All their strategies but I don't mind
I sharply stand and I turn on light and turn up the mic o
[PreChorus]
They wan see my sorrow
Wọn fẹ jẹ ki n koro
But thank God say man baff up
They for see my downfall
I live once I do yolo
You live twice to ba ni ko to
Wahala me I can't talk
Ridimakulayo
[Chorus]
Ewele ewele ewele
Case ita gbangba
Talọmọde talagba?
Ewele
Ewo lepe, ewo lepe?
Case ita gbangba
Talọmọde talagba?
Written by: Philip Kayode Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...