Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Dabo Williams
Dabo Williams
Songwriter
Yohanna Praise Bako
Yohanna Praise Bako
Songwriter

Lyrics

Opor por por por Opor por por por Opor por por por Ororo Ororo Ororo Ororo Ororo Ok now. Shey you know the baba Baba wey dey talk and do E no dey use me dey play Baba wey dey talk and do Dem they see me dey win Dem dey see me dey shine Dem come dey see me dey flex More ororo for my head Daddy mi daddy mi o Yesterday own don dey old o Fresh ororo for my head o Because emi no fe di head Opor por por por Ororo Opor por por por Opor por por por Ororo Opor por por por Ororo Ororo Ororo For my head Ororo Ororo Ororo For my head Shine bright like a diamond See me now above diamonds The oil on my head no be Conoil Omo Jesu with the convoy I geti oil no be crude oil Oruko Jesu turn bad good boy When we pray Holy Ghost turn up Bottega no be Dunlop Shine bright like a diamond See me now above diamonds The oil on my head no be Conoil Omo Jesu with the convoy Opor por por por Ororo Opor por por por Opor por por por Ororo Opor por por por Ororo Ororo Ororo For my head Ororo Ororo Ororo For my head Ororo Ororo Ororo For my head Ororo Ororo Ororo For my head
Writer(s): Dabo Williams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out