album cover
We Dey 4 Here
6
Music
We Dey 4 Here was released on January 27, 2023 by Independent as a part of the album We Dey 4 Here - Single
album cover
Release DateJanuary 27, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
MikeFeli
MikeFeli
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fyber Beats
Fyber Beats
Producer

Lyrics

Yay, Yeah
Odebeydey, Odebeydey
Achikichaka, Achiki, Achiki
Achikichaka,Achiki, Achiki
Achikichaka
Mikefeli Ahhhhh Achikichaki
They don't want us to
To, to, to win (Oh yeah)
Make the ghetto rise
And fight for our rights (Oh yeah)
This be the time oh
Make we dey fight Oh
Make we dey rise oh ahh
This be the time oh
Make we dey fight Oh
Make we dey wise oh ahh
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
From time to time
The same old story oh
We tire for this place
Wey dem tell we all the lies
People dey suffer Oh
People dey cry
I see no changes
Everything just be the same
We say make dem fix
Fix the country oh
Dey Dont want to do am (Wooo)
I don't understand, Just the way do
Just the way they do am (Wooo)
My people shine eyes
Open your eyes
You no dey see what dey happen
Take your time and analyse
You no dey see what dey happen
Take wana land, take wana hope
You no dey see what dey happen
Slave wana mind, take wana pride
You no dey see what dey happen
My People fed up, My people tire
Ebi like say nobody
Really show concern
Don't you know
We are Jah's people
Make we unite one
Day we shall overcome
Water Eno get enemy
If you fight am you go die oh
Water Eno get enemy
I dey talk am blackman power
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
As I walk through the valley
Of the shadow of death
I shall fear no evil
Everybody make
You pray for peace
Make you no dey worry
Times go be ahhhh
Water, Eno get enemy
If you fight am you go die oh
Water, Eno get enemy
I dey talk am blackman power
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
Odobodobo
We dey for here
Adeybeydeybey
We dey for here
AchuAcha, AchaAcha
AchuAchu, AchaAcha
AchuAcha, AchaAcha
AchuAchu, AchaAcha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...