album cover
Do Not Disturb
album cover
Do Not Disturb was released on January 16, 2023 by Babylon Records as a part of the album Do Not Disturb - Single
ReleasedJanuary 16, 2023
LabelBabylon Records
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Steady have been grinding
No want make nobody pressure me
Got my eyes on the kudi
Cos see my hustle sure for me
Na jah dey bless me
But na different thing people dey think
Now I'm changing levels
Badman gat no time for dem jealousy
Cos I carry full tank
And you know
My battery no fit low
Dem no fit stop my flow
The blessings overload
Cos I carry full tank
And you know
My battery no fit low
Dem no fit stop my flow
The blessings overload
Wetin you Dey find go sokoto
Dey my sokoto
My vibe dey make dem choke
When I step into dem show
Wetin you Dey find go sokoto
Dey my sokoto
My vibe dey make dem choke
When I step into dem show
Sweety like choco
Ota lenu bi rodo
Make dem dancing like poco
My package maddi like combo
Sweety like choco
Ota lenu bi rodo
Make dem dancing like poco
My package maddi like combo
Pull up in them club unannounced
Got dem shiver when dey see me land
Expensive Nikes gently on the ground
Cos imma king
Tell'em to pass me the crown
Do not disturb while I'm flexing
So I put myself on a ghost mode
Send nobody
High on my collos
With sexy girls riding on a slow mo'
So Gbagbe
Mo n jare orimi ko kaiye
Plenty money from my maye
Steady cashout eyan L'apaid
So Gbagbe
Mo n jare orimi ko kaiye
Plenty money from my maye
Steady cashout eyan L'apaid
Wetin you Dey find go sokoto
Dey my sokoto
My vibe dey make dem choke
When I step into dem show
Wetin you Dey find go sokoto
Dey my sokoto
My vibe dey make dem choke
When I step into dem show
Sweety like choco
Ota lenu bi rodo
Make dem dancing like poco
My package maddi like combo
Sweety like choco
Ota lenu bi rodo
Make dem dancing like poco
My package maddi like combo
Written by: Babylon Akinwande

Loading...