album cover
Yolo
83
Afro-Beat
Yolo was released on February 3, 2023 by Highwall Records as a part of the album Yolo - Single
album cover
Release DateFebruary 3, 2023
LabelHighwall Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ekenedilichukwu Iwuoha
Emmanuel Ekenedilichukwu Iwuoha
Songwriter

Lyrics

Yololo yololo
Yololo yololo yololo oo
Yololo yololo
Yololo yololo yololo oo
Lord have mercy lord have mercy
Too much drama too much stressing
Some go friend you just to envy
Men dem dey wey just dey hussle
At the same time still dey bubble
Yololo yololo
Yololo yololo yololo oo
Yololo yololo
Yololo yololo yololo oo
Allow the vibe to ginger you
No let anything hinder you
I pray to God to bigger you
But the ikebe sef e dey enter ya eyes
And I see as you dey smile
Before you die or you survive
Make you remember to be wise o
Ebelebe (O pakurumo)
Fifty bottles don go down for my head o ( I like to pakurumo)
Fifty more go still go round for the same head o ( Sho pakurumo)
If you get problem keep am to yourself o
Problem shared turns a bigger problem
No yawa
Bring your friends and bring your crew
No yawa
Bottles dey for you and you
No yawa o
If my bill don over due
No yawa o
I go dance I go dance
Yololo yololo (yolo yolo)
Yololo yololo yololo oo (yolo yolo)
Yololo yololo (yolo yolo)
Yololo yololo yololo oo (yolo)
Take life easy o
Naso
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Easy jeje
Written by: Emmanuel Ekenedilichukwu Iwuoha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...