album cover
Shebi?
1
Afro-Beat
Shebi? was released on January 27, 2023 by Ebukizu as a part of the album Love or Lust?
album cover
Release DateJanuary 27, 2023
LabelEbukizu
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ebukizu
Ebukizu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uwaga Ebuka
Uwaga Ebuka
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Izoki
Izoki
Producer
Scary Beatz
Scary Beatz
Mixing Engineer

Lyrics

Izoki Izoki Izoki
Shebi You talk say You love me
Shebi You talk say You want me
Shebi You talk say we go dey together
Forever and ever in any weather (Forever)
I call You, You just ignore my call oh
You kon decline my chat oh
You say You no love me again
You say You no love me again
All girls are scum
If I talk dem go say I dey talk
But you gan You be scam
For all the things wey You do to me
You don break my heart (You don break my heart)
You shattered my heart (You shattered my heart)
And I no love again oh
See I no fit love again
See tell me what is wrong with You
Or is it something wrong me
Why we no fit make am work
Why we no fit make am work
I don give all my heart for love
Even cried all because of You
Baby girl I still want You
Even though You no rate me
Shebi You talk say You love me
Shebi You talk say You want me
Shebi You talk say we go dey together
Forever and ever in any weather (Forever)
I call You, You just ignore my call oh
You kon decline my chat oh
You say You no love me again
You say You no love me again
Shebi You talk say You love me
Shebi You talk say You want me
Shebi You talk say we go dey together
Forever and ever in any weather
I call you, You just ignore my call oh
You kon decline my chat oh
You say You no love me again
You say You no love me again
Attitude!
Written by: Uwaga Ebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...